Show Posts
Pages:
1 ... 503 504 505 [506] 507
10101  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: next time on: 24-03-2012 04:33 PM
Quote from: stephen153 on 23-03-2012 08:57 PM
so another yeye newbie don land again
ok wetin u wan make i talk now ehn
watin you fit talk ( your tongue dey like watin dey use charcoal wash 
10102  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: next time on: 24-03-2012 04:30 PM
Quote from: missispanky on 23-03-2012 10:10 PM
Is everything ok wit dis poster?
na your mouth wey dey smell make me run
10103  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: If Your Post Or Comments Are Missing Please Report Here on: 24-03-2012 04:28 PM
  i will be glade if all my1111 post is recovered
10104  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Have Ur Say Time...! on: 24-03-2012 04:23 PM
i go ues yahoo search  to get the answer
10105  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Welcome 2 The 21st Century! on: 24-03-2012 04:20 PM
copy and paste ~~~~~~~~~~~~~ postless
10106  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Mike & His Babe... on: 24-03-2012 04:16 PM
this your pb4 no correct oooo
10107  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: In Nigeria on: 24-03-2012 04:13 PM
this one don carry com with his new pb4
10108  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: small guitar on: 24-03-2012 01:47 PM
yeye
10109  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Dad & Son on: 24-03-2012 12:40 PM
you try shaa ( but make sure say you wash your mouth b4 posting )  Smiley Undecided Undecided
10110  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Barber's Shop on: 24-03-2012 12:35 PM
omoo i don laugh tire ( i go set trap for him na )
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Lips Sealed Lips Sealed
10111  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / the leaders on: 24-03-2012 12:26 PM
` hello ladies in the house and ugly guys 
abeg make no vex oo but i you vex
 e no concern me
 do you all no why dey chose GEJ as your president
dey called obj , yaradua and GEJ
in a secret election
which is the person that perform well
will be the leader , so Obj came  and was
too rough , they said no you can't be our leader
you are too rough , so  yaradua came and he was too
cool and gentle  and they said no         
you can't lead the people you are too gentle
they people will over thrown you
GEJ now came , been a wise guy
 he saw that they rejected the rough  and the gentle men
so he now start his own , he will behave rough small  and behave gentle small
and they said yes you are the right one
( omo people mouth the smell here na him make i no finish am )make una go wash mouth 
10112  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Straigthener on: 24-03-2012 12:06 PM
watin this one dey talk self , abeg i no fit laugh
10113  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / next time on: 23-03-2012 08:50 PM
 see me wahala oo  i just dey waka for road one early morning
like that  na him me come dey hear one hard voice
like that wey dey  shout for bush  help ,help as an ibo guy i say make i go
 see waitin dey happen there ,
 when i reach  , when i reach , hey you no fit believe waitin i see
you no fit believe watin i see ,  you no watin i see
infact next time i go tell una watin i see
no vex oooo  Grin Grin Grin Grin Grin( Lips Sealed)
10114  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: fone call on: 23-03-2012 08:38 PM
i no fit laugh   Undecided Undecided
10115  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: SEE PIKIN on: 14-02-2012 08:04 PM
 Cheesy Cheesy
10116  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: SEE PIKIN on: 14-02-2012 08:03 PM
 Grin Roll Eyes Grin Grin Grin Grin Grin
10117  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: If u no laff make I no wetin cos am on: 4-02-2012 03:03 PM
 Grin Grin Grin Grin Grin
10118  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Multiple Bomb Blasts Rock Kano, SSS Office and Environs on: 20-01-2012 08:23 PM
this people are biting more than they can chew . Angry Sad Angry Sad Angry
10119  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Landlord Stabs Brother's Wife For Denying Him Sex on: 20-01-2012 08:09 PM
very very sad Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed
10120  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: YOUNGRASHY OOOOOOOOOOOOOOO on: 20-01-2012 06:18 PM
 Grin Grin Grin Cheesy Cheesy
Pages:
1 ... 503 504 505 [506] 507