Show Posts
Pages:
1 2 [3] 4 5 6 ... 245
41  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Are Nigerians Still The Happiest People on Earth? on: 22-01-2013 12:28 PM
lemme throw d question to d poster.. r u happy in nigeria? tell me say nor b mornin afternoon nd nyt u dey carry pray to God say mak he open door of oppourtunity fr u mak u fly comot fr naija even if na gabon u go manage am.. hapiness in nigeria ko, subsidy in africa ni..
42  Forum / Sports / Re: AFRICA CUP OF NATIONS: Nigeria VS Burkina Faso 20/1/2013 on: 22-01-2013 12:24 PM
dis  afcon stuff dey vex me open any social ntwok na afcon go dey dere gadagba mtcheeeew
43  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Father Jailed Four Years For Beating 11-Year-Old Son To Death In Lagos on: 22-01-2013 12:22 PM
 :o Shocked Shocked Shocked  so bcos he no sleep fr awz u knack am kondo fr head?  Shocked Shocked now d boi don go slip fr heaven... Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed.. we shuld always learn to control our anger as parents, children can b very provocative at times but we nid patience to deal wit them..  well go cool ur ass at jail am sure by d tym u r out u would hav learnt ur lesson  Sad Sad
44  Forum / Relationships & Romance / Re: Who is More Promiscuous, Men or Women on: 22-01-2013 12:16 PM
princesssophie u nid town crier to tell u dat 1 again?  Shocked Shocked Shocked Shocked even d men knws dat d height of their promisciouness no woman can beat it.... naija married men xpecially chei i pity their housewives...  Cry Cry
45  Forum / The Buzz Central / Re: Foolish Davido Groupie Tattoes "HKN Davido" On her Back on: 22-01-2013 12:13 PM
I pity for men that will eventually fall prey to marry girls like this as their only wife, after tattoing the name of a record label and an artist on her back, girls like this are only worth 4th or 5th wifey status, who is with me on this?


she tell u say she dey find huband poster? abi u tink say na aboki lik u nametalktrash na im she dey wish to marry.. yeye aboki poster u sef dey wish fr wife nor go sell ur kunu  Tongue Tongue Tongue
46  Forum / The Buzz Central / Re: Foolish Davido Groupie Tattoes "HKN Davido" On her Back on: 22-01-2013 12:11 PM
but wetin people dey c inside dis tatoo wen dem dey draw, i never know oo..  Undecided Undecided Undecided
47  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: MUSIC Producer Dies Of Food Poisoning One Month After Wedding on: 17-01-2013 03:31 PM
Quote from: Chijoy4peace on 17-01-2013 03:14 PM
D DEMON THAT POISONED HIM SHLD GO N EAT D CORPSE NOW, Angry SHE OR HE HAS KILLED HIM, WHAT DOES SHE OR HE BENEFIT NOW? Huh? FOOL Sad. HIS LIFE IS STILL BETTER THAN THAT OF D KILLER. GOD WILL PURNISH N DESTROY EVERY DEMON THAT KILLS N DESTROYS PPLE IJN,AMEN. BROSS, GOD LOVES YOU MOST, REST IN BOSSOM OF LORD JESUS CHRIST!!! AMEN. PPLE SHLD BE VERY CAREFUL OF FRIENDS. N WATCH WHAT YOU N WHERE YOU EAT IT!!! DON`T JUST EAT N DRINK ANYHOW PLEEEAASSSEEEEEEEEEE, BE WARNED!!! THANKS
amen
48  Forum / Relationships & Romance / Re: wat attracted U to ur present partner(bf/gf/wife/hubby)? on: 17-01-2013 03:12 PM
his uniqueness nd his D.ick
49  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: MUSIC Producer Dies Of Food Poisoning One Month After Wedding on: 17-01-2013 02:54 PM
i am suspecting ---------------------------------------------------------------------------------------------- ajanni he is very good at this, wen he was wokin fr me as my houseboy he tried poisioning me  Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue  but i caught him in d act and sacked him, but i remembered he went to seek fr job in dis man awz nd d man offerd him a job, ajanni eye don dey shine fr anoda man moni na him mak am poision him oga so...  pls note: this is a true story if u dnt belive me confirm am frm my frnd open reality. Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin.. ajanni now wen u don kill ur oga it time to go bak to ur village go dey sell ur sugarcane or else u nor go see kunu drink ooo  Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
50  Forum / Politics / Re: Guru Maharaj Ji’s Bombshell: Quote Me, Pastors Use Juju To Hold Their Members! on: 16-01-2013 10:40 AM
Grin Grin Grin attention seeker, na only person wen dem touch dey fall?  people wen dem nor dey touch wey dey fall nko? dis man is a mad man ooo... guguru ati epa abi wetin u call urself u see dis stupid beards wen u carry decorate cheek so, y nt cut it mayb na d beard dey block ur tinkin faculty... yeye old man if u dey find way to acquire private jet u tink say na by spoilin other people name? u say kumuyi come fr knowledge  abeg u b knowledge implanter? abi dis yeye man tink say we wear boxer fr head? i am nt a deeper life member but i respect pastor kumuyi alot cos u will only find dat man were peace exist, nd nt som silly smellin place lik guguru nd epa is claimin he came to..  Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue
51  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian King Makes History As The First Black Person To Buy 2014 Bentley on: 16-01-2013 10:23 AM
Quote from: DMG17 on 16-01-2013 12:52 AM
YOU ACQUIRED THE CAR AND ALL OTHER PROPERTY WITH TAX PAYERS MONEY. THE OIL COMPANY YOU HAVE IS THE COUNTRY’S RESOURCES. YOU STEAL COUNTRY’S WEALTH WHILE INNOCENT POOR NIGERIANS SUFFER JOBLESSNESS, NO ACCOMMODATION, NO GOOD HEALTH CARE SERVICES, STARVATION, NO GOOD EDUCATION, POOR INFRASTRUCTURE, YET YOU ANSWER A TRADITIONAL RULER “OBA” YOU ARE PART OF THE SAME IMMORAL, IHUMANE AND DEVILISH HYPOCRISY WITH ALL NIGERIAN LEADERS IN GOVERNMENT YOU ARE ALL THE SAME. ONE DAY, ONE AFTER THE OTHER, THE RAGE OF THE ALMIGHTY GOD WILL VISIT YOU ALL. WICKED HEARTLESS SOULS.
Grin Grin Grin Grin Grin
52  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian King Makes History As The First Black Person To Buy 2014 Bentley on: 16-01-2013 10:19 AM
shey na fr naija road he wan drive dis car?  Shocked Shocked Shocked anyways na our eye we go tak c by d time keke marwa design am finish
53  Forum / The Buzz Central / Re: 2face's Wife, Annie Idibia Pregnant With 7th Child on: 16-01-2013 10:15 AM
may she deliver safely in Jesus name (Amen)
54  Forum / The Buzz Central / Re: photoshot of Funkiest Mallam on: 16-01-2013 09:53 AM
Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy That is Ajanni uncle for sure  Wink Wink
55  Forum / The Buzz Central / Re: Decision Is Final And Irrevocable: No More Marriage For Me - Pastor Chris Okotie (Page 5) on: 11-01-2013 04:40 PM
Quote from: Solidstonez on 11-01-2013 04:34 PM
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Grin Grin Grin Grin Grin
56  Forum / The Buzz Central / Re: Decision Is Final And Irrevocable: No More Marriage For Me - Pastor Chris Okotie (Page 5) on: 11-01-2013 04:39 PM
Quote from: dickman2 on 11-01-2013 04:33 PM
Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy..my love ..happy new yam or year.. Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy..no mind solidstone..
Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley
57  Forum / The Buzz Central / Re: Decision Is Final And Irrevocable: No More Marriage For Me - Pastor Chris Okotie (Page 5) on: 11-01-2013 04:38 PM
Quote from: Solidstonez on 11-01-2013 04:30 PM
Happy new year my sister.....where you dey since? i don miss you oh
missed u plentie sweetie  Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
58  Forum / The Buzz Central / Re: More Photos From Agbani Darego 30th Birthday [Don Jazzy, M.I, Tiwa, BEZ, Steph) on: 11-01-2013 04:34 PM
that lady bside agbani puttin on brown nd blue-arm gown looks lik a ghost...  Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed no i mean she is buriful
59  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: OMG: 32-Year Old Pastor Nabbed For ‘Fingering’ Woman During Deliverance on: 11-01-2013 04:32 PM
chei fingerin person hw una dey tak do am sef  Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed
60  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: SMH: Woman Crushes Corps Member To Death, Claims He Was Busy Pinging On The Road on: 11-01-2013 04:30 PM
blakburry wetin u go cause u go carry ur eye c am... Undecided Undecided Undecided Undecided chei leaner woman u sef wen u neva sabi drive well u carry motor enter road na wa oo
Pages:
1 2 [3] 4 5 6 ... 245