Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: HOW DA BLING ALMOST WRECKED MAJEK FASHEK’S MULTI MILLION NAIRA DEAL on: 23-08-2012 04:48 AM
 Cry Cry
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BUSTED: Oshiomhole’s Multi-Billion Naira Mansion Exposed on: 23-08-2012 04:39 AM
bad belly  people, even those of una wey dey their dey talk, na una own worse pass, that small house,na im una dey talk like the guy finish edo state, normally if even say the guy no be governor u want tell me say e no go fit build another house. e dey use public fund,make we try dey appreciate good things so dat we go dey get more. see lucky and the other passed, u no get mouth talk dat time,o na now u dey see abi.PDP
Pages: