That girl na basterd she no be micheal pikin them force am give Michael, look am well na pure oyinbo she be no sign of Africa American in her common poem she no sabi sing, na only to smoke ganja just to spoil Michael family name yeye girl
No mind them,make them dey confuse themselves dey go not me,Black man born two pure white children..na so.