Quote from: I-Don-Come on 13-05-2013 08:38 AM
Brother, better go dey write community-constitution for ur village...bcoz i notice sey u get strength to write. You sabi dey write like dis Nigeria still dey employ foreigners to come teach us...
THIS BOY U NOR FIT KILL ME WITH LAUGH