Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: Top 10 Highest Paid Actresses in Nollywood 2014 on: 24-12-2014 11:36 AM
Poster, na lie go kill you...u no even consider say na xmas we dey u don begin dey blow lies about these actresses, who dey give them these kind million million wey u dey mention here, na for hollywood abi na for nollywood...take am easy oh!
2  Forum / The Buzz Central / Re: It's OBO: [Photos] Davido Flaunts His N30M 2013 Mercedes Benz G Wagon on: 1-01-2014 12:22 PM
IT NO REACH 3OMILLION, UNA TOO THE LIE LIE...
3  Forum / The Buzz Central / Re: Genevieve Nnaji Wishes Her Fans A Happy New Year Wearing No Makeup (Video) on: 1-01-2014 12:10 PM
ADA MBAISE, HAPPY NEW YEAR!! OPARA MBAISE NA  EKELE GI.. AM PERSONALLY PROUD OF U, KEEP THE MBAISE FLAG FLYING....UR BEST IS YET TO COME AND THE LORD I WORSHIP WILL SEE U THROUGH....I.K.
4  Forum / The Buzz Central / Re: Pictures: PSquare's Private Jet Business Meeting With Aki & Pawpaw And Bracket on: 28-10-2012 09:40 AM
Childish behaviour.......must they showcase al these.......
Pages: