You no sabi wetin to carry money do. Charity or motherless baby home no dey? What of kidney foundations? Abeg comot. Make I read next page!
The fact dat sum1 is avin fun wit his mony, doesn't mean he doesn't help pple in need. Or are u sayin dat he has no rite to catch fun wit his mony? Evn those in need av fun