no be illiteracy, na the fact, the pastor said "You need to born again", abeg no blame the man or illiteracy, im suppose fear fear if im like imself, and im don do well
so the guy dey take pleasure in banging goats? naijapal babes pls pity the fellow, and get his add from omotola cos if care is not taken he will become a serial rapist when there are no goats to pound again, or what do u babes suggest
really nice one, i don laugh tire, make the guy rename im dog, or wetin man fit do. well i pity the guy cos he likes sex a lot, and sex has been putting him in trouble