Show Posts
Pages:
1 ... 43 44 45 [46] 47
901  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: A little Catholic boy on: 9-10-2008 05:44 PM
if u investigate that boy is from the niger delta. E don know how to take hostage well well. Na graduation remain
902  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: What would u do if it were you on: 9-10-2008 05:42 PM
phyuk up. show don finish 4 the guy. I pity the guy sha
903  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Bigger fool on: 9-10-2008 05:40 PM
i don agree sey some people suppose be emeritus professor in foolishness
904  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: AIDS INJECTION on: 9-10-2008 05:38 PM
this man is the biggest foooooooooooooooooool i have ever known in my life. thats so funny
905  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: NAIJA TOO MUCH on: 9-10-2008 05:36 PM
na naija be that, or wetin my pals feel
906  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: AM I COLOURED??? on: 9-10-2008 05:33 PM
black man dey enjoy true true
907  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: check dis pix out. on: 9-10-2008 05:32 PM
d guy down still gud, na the one wey dey up dey worse. but i no 1 be in neither's shoes
908  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ''what cuss words really mean'' on: 9-10-2008 05:28 PM
na god catch the mama and papa, as them no fit teach Billy the truth
909  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ''LOL THIS IS FUNNY'' on: 9-10-2008 05:22 PM
9s 1
910  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: FORGIVE ME FATHER on: 9-10-2008 05:19 PM
de guy self 2 bad. im dey overdo things. ewo pastor wife 4 dat matter
911  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: FORGIVE ME FATHER on: 9-10-2008 05:13 PM
de guy self 2 bad. im dey overdo things. ewo pastor wife 4 dat matter
912  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: The dead dog on: 9-10-2008 05:10 PM
longerthroat priest
913  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: 18-year old pregnancy on: 9-10-2008 05:09 PM
dis one na ojukokoro
914  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: BLIND MAN INSIDE BUS on: 9-10-2008 05:08 PM
mofolpaul don complete talk
915  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: FULL OF SHIT??? on: 8-10-2008 07:21 PM
SO NAIJA ARE that much for uk? i can't believe this
916  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: CROSSING THE SEA OF GALLILEE on: 8-10-2008 07:19 PM
money 4sd him 2 believe. TELL PENTECOSTAL PASTORS THIS IS ANOTHER MIRACLE
917  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: DROP ONE on: 8-10-2008 07:18 PM
men, poverty don cause yawa 4 naija. pals, dis kind thing dey happen true, true or who 1 dispute am
918  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: GORILLA CONTROL on: 8-10-2008 07:16 PM
the guy fear fera for his dear life
919  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: HOW MUCH YOU GO BUY AM? on: 8-10-2008 07:15 PM
igbo man and business, i fear dem, dem 2 like money
920  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Vote of thanks on: 8-10-2008 07:13 PM
AMEN, AME, AMEN, AMEN,AMEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEENNNNNNNNN!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!
Pages:
1 ... 43 44 45 [46] 47