abeg my people...this Naija pal..na who be the oga??because i wonder why when you talk about the boko haram..the next is that you are banned from send out comment,,...so is the owner a boko haramist???
Brother, God go Bless you well well. dem dey do me the same thing, and not only when you talk about Boko and him family, in other matters too like, when they post pictures of naked Women and you post ur comment, wahala, dem go just ban, Me I tire OO.