Show Posts
|
Pages: |
688
|
Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Angry Nigeria deports 56 more South Africans in retaliation |
on: 9-03-2012 05:33 AM
| Naijapals,as una no wan publish d 1st comment i sent,i go send anoda one and if una like,make una no publish-am again wetin concern me na to dey talk truth.
This action naija govt took against souti pple dey very very gud shaa but i go happi well well if dem begin do-am to asian pple more especially d thailand pple bicos dis yeye pple dey treat us like animal 4 dem country so,if una start to do dem d same dem dey do us,d equation go balance nah and i promise una say efry sunday i go kill 2 namas {cow} 4 una.Upon d naija embassy wey dey dia,still our pple dey quench like fire steady,nobody dey talk anything so,make una hear my voice loud and clear bicos una pple dey die in d hands of dis wicked pple ooooooo. | | |
690
|
Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Ghanaian Professor Killed In Nigeria |
on: 8-03-2012 03:24 AM
| The militants started shooting at the escort soldiers, who fled when they ran out of bullets.. I just cant imagine this story and this is how d Nigerian govt does in everything.
Well,so sorry for the professor,it was d military that killed him and not niger-delta militants. | | |
694
|
Forum / The Buzz Central / Re: Mr. Ibu's Son, Emmanuel Mandela Okafor Is Dead |
on: 26-01-2012 02:15 PM
| News reaching is us Today came in as a total shock to every John Okafor fan over the demise of Mandela Okafor, his Son. The result of the death is not yet known. May the little angel RIP in that beautiful home for children above the bright blue sky. It’s well with the Okafors.
Naija News,Is the baby a HE or SHE??. | | | |