Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: No She Didnt!!! White Girl Blasts UNILAG Students For Protesting Name Change on: 27-06-2012 05:35 PM
UNA too much!!!coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this.
if u dont av anytin 2 say u logout rather dan "coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this" do u read it or u listen
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: HELP O! My Pastor Said I Don't Have A Future With Him After 3 Abortions - Sandra on: 13-06-2012 11:09 AM
dis ur case don pass stupid one ooooh!, u abort 3 unborn pikin 4 one stupid idiot n u say na Luv! dem send u skool make u 4 dey responsible, but na d reverse u dey do.  as 4 me ooooooh! na only Baba God go help u.  
Pages: