Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Boko Haram kills WAEC candidates after exam •As Igbo, Yoruba relocate from Borno on: 16-04-2013 08:40 AM
Where are we going from here?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?/. The truth of the matter is that you always know the right thing to do. The hard part is doing it.
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Bomb Explosions In 1st Mechanized Division Army Barracks, Kawo Kaduna on: 7-02-2012 03:22 PM
make them no  find army trouble wahala dey oooooooo
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Christmas Day Madalla blast: Detained suspect escapes on: 18-01-2012 08:09 AM
nawahoooo the man don turn to spirit abi
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Pictures From Day 3 of Fuel Subsidy Protests in Nigeria on: 12-01-2012 08:48 AM
who dey inside dis casskeett? pls make we pray for dis country make another thing nor go happen
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: VIDEO: Boko Haram Leader Explains Why They Kill Christians And War On Jonathan on: 12-01-2012 08:47 AM
pls make u na hold dis man b4 them go scater dis countryoooooooooooo wetin christians no even  know na him dem dey surfer put. we pray dat God will see us through and pls nigerians make we join hand pray for dis country for good
6  Forum / Politics / Re: Group Alleges Plot To Assassinate Pres. Jonathan on: 9-01-2012 09:15 AM
wetin the man (president) do them wey dem want to 4strate his good work, killing no go solve the problem of this country, make we join hand make this country move 4ward abeg.
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Attempt To Bomb Living Faith Church Kaduna Uncovered By Security on: 9-01-2012 09:14 AM
how we go take change dis people (bokoharam) orientation self? abeg we use all means to make them know  say we no bi fish or meat, cos wetin church do them, no bi dsmae God we dey serve
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Plans to Shut Down Radio & TV Stations in Nigeria Leaked on: 6-01-2012 03:51 PM
make take care for this countryooooooooooo
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BREAKING NEWS: Boko Haram Opens Gun Fire On Deeper Life In Gombe State on: 6-01-2012 03:44 PM
how we go take stop dis killing of bro & sis tins self? muslim or christain na de same country we be we pray shalloooooooooo
Pages: