Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 13,680 Prostitutes (Ashewos) Operate In Lagos Every Night ! on: 7-01-2012 11:06 PM
all these people wey dey critizes ashawo na dem dey patronize them pass lolz .. Do you guys think most of the gurls like what they are doing ... think again and think fast dudes just mind your bizness the country is sick and needs healing until that is done all these malwares will not stop but increase pronto...
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 13,680 Prostitutes (Ashewos) Operate In Lagos Every Night ! on: 7-01-2012 10:58 PM
Ms Ashawo healer you don heal yourself first na the journalist work wey you suppose to do to bring better interesting news come na ashawo journal you wan bring abeg talk beter story you no see fuel subsidy and all these crisis wey they happen every part of the world now  9ja wan join ,sierra dey battle there own libya don do na ashawo you wan... any way they battle for ashawo maybe na dere your book reach. find beter story talk cos if dem  investigate you dem go find out say you sef don do one kuru kere standing one time b4 sef .  lif  dez gurls alone pray make niger beter cos if e gud dem gurls no go sell them bodies at all ..
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: PICTURES:Rented Government ‘Protesters’ Queue For Payment After Pro-fuel Subsidy on: 7-01-2012 10:46 PM
Poverty Stricken Fooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooolllllllllllllllllllllllllzzzzzzzzzzzzzz
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: "Jonathan is The Terrorist" Nigerians Protest in London on: 7-01-2012 10:42 PM
God help Nigeria
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Seven Killed As Christian Youths Attack Sapele Mosque on: 7-01-2012 10:40 PM
slippery movement to WAR , I smell it  ..
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Landlord Batters Tenant's Wife For Denying Him Sex on: 5-01-2012 10:26 AM
 Sad Sad Sad Shocked Shocked Huh? The landlord is sick  him for own the whole women for him street mugu
Pages: