Show Posts
Pages:
1  Forum / Relationships & Romance / Re: WILL YOU STILL GO AHEAD WITH SUCH RELATIONSHIP? on: 11-01-2012 09:53 AM
I beg where the show from happen???  Huh?
2  Forum / Relationships & Romance / Re: naija babes too dey smell, their body odour na dieeeeeee! on: 11-01-2012 09:50 AM
@op... Your topic should be "MY GIRLFRIEND DEY SMELL... PLEASE HELP!!!" NA THE KIND CLASS OF GIRLS WEY YOU DEY ROLL WITH NA EM DEY SMELL.... If you no get better thing to yarn I beg make you go sleep...
Pages: