Show Posts
Pages:
1  Forum / Politics / Re: Crazy World: Woman Catches Her Husband Having Sex With Their Only Daughter! on: 28-06-2012 11:41 AM
d girl no get sense abi no guy 4 d area
2  Forum / Relationships & Romance / Re: guys au far: you discover your girl friend is an aristo chick and u caught her on: 5-06-2012 10:51 AM
if she prefer aristo style i go use aristo condom. we go continue bt marry no go work
3  Forum / Relationships & Romance / Re: What Is Wrong With These Pictures [Thursday Edition] 10.05.2012 on: 10-05-2012 02:46 PM
o boy make u cool down post beter thing for us, wetin dey worry u sef.
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: NEMESIS!! Al-Mustapha, Shofolahan to die by hanging on: 31-01-2012 06:16 AM
no comment now, i still dey look 4 wetin go happen finally, bcos u no fit predict dis country. naija be like pregnant dog how many wey e born u take.
5  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ibgo and sense on: 29-01-2012 03:52 PM
u from where sef? i knw say u dey pray to igbo man. u no sabi even spell igbo go make that lady teach u english properly. eno see ur mouth.  Angry
Pages: