Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: VIDEO: Boko Haram Leader Explains Why They Kill Christians And War On Jonathan on: 14-01-2012 07:10 PM
imagine aboki con dey give us wahala like na wa oooooo
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: VIDEO: Boko Haram Leader Explains Why They Kill Christians And War On Jonathan on: 14-01-2012 07:00 PM
mr boko haram u dey do ur own nw u con dey make mouth abi. u dey go dey bomb our Christians churches  u dey happy na,

dat one no do u. u con say u gv christians 3days to leave north u put am 4 mouth see no be only u guys sabi hw to sceter  ooooooo

see make u no remember guys waiting hapen in 1960s . u guys go run oooooo.  see hw u dey wast lifes. if den gv u guys smple  1 all

una  body wey e dey chuck  go come down, una godfather no go talk nw. see if?
Pages: