Show Posts
Pages:
[1] 2 3 4 ... 7
1  Forum / The Buzz Central / Re: Singer, Asa In Court Over N700m Lesbianism Case on: 1-07-2012 10:35 PM
700million too small i for slam dem billion make them no wetin them go print next time una no go leave people to leav their life if she be lesby. na you mouth she dey take kiss aproko people una too do righteous
2  Forum / Relationships & Romance / Re: Woman Breaks Records For Most Butt Injections- [Picture gallery] on: 1-07-2012 10:29 PM
lol Disgusting  Grin
3  Forum / The Buzz Central / Re: Ice Prince Arrives At BET louis vuitton Style [Photo] on: 1-07-2012 10:26 PM
jealousy komkom like you who say make you no go buy your own.. na big deal ? abeg bring better story if they hungry you tell to borrow you make you use pose small nonsense
4  Forum / Relationships & Romance / Re: Married Woman Dies During Intimacy With Married Lover on: 1-07-2012 10:22 PM
Quote from: hentec on 29-06-2012 08:24 AM
rest in hell  Cry Cry Cry R I H


na WAOOO ARE YOU God to judge, abi you wan judge am cos she died during the incident.. you know wetin happen between she and her God before she passed on.. make una leave judgement for God people
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Akwa-Ibom State Has The Highest HIV/AIDS Infection Rate In Nigeria on: 1-07-2012 10:13 PM
whats the eck here, who made the census and how accurate is the this stuff... any body could be infected with this it doesn't matter forget the poster has he gone for test lately or he just wants to blab and the guy saying HIV people keep your self protected those one are even happier than you cos they know they are positive and are taking medications but yiu you are not even sure of yourself.. Every one should go for hiv test and stop fighting over Edo , akwa ibom and etc.. smh Huh? Huh?
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: SMH: I Will Get Married To Another Beautiful Woman In December - Okotie Boasts on: 1-07-2012 10:02 PM
 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 2 Brothers to die for stealing N39,040 Published on June 27, 2012 on: 29-06-2012 01:50 AM
hehehehe i laugh  i know say na 9ja dis one happen abeg make una free those boys what the ones wey dey steal public funds.
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Coke And Pepsi contain ALCOHOL, reveals French Research on: 29-06-2012 01:48 AM
obi akpor una just wan spoil coke and pepsi market instead of minuet of alcohol e contain hours of diabetes odeh researcher
9  Forum / The Buzz Central / Re: Majek Fashek Lands a Record Deal Worth N15 Million on: 29-06-2012 01:40 AM
Quote from: Neglito on 28-06-2012 12:26 AM
They should advice him to stay outta drugs. he look so frail.


yes he should stay outa drugs am happy for him used to be very handsome and full of life.. i pray he learns from his mistakes.. Jah bless Cool
10  Forum / The Buzz Central / Re: Poor Thang! I Travel With My Dogs And They Are My Life - Serena Wiliams on: 29-06-2012 01:30 AM
hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm
11  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Oga O: Oyinbo Celebrities Launch 'Aso Ebi' For Obama's Presidential Campaign on: 29-06-2012 01:16 AM
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
12  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Alleged Wife Killer, Akolade Arowolo Collapses In Court on: 29-06-2012 01:12 AM
na only collapse ?? when he kill e no know say e go collapse  abeg its for btter for worse you go join am  ooh ...  judges make una no gree
13  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Two Sex Workers Sent To Kirikiri Prison, Lagos For Theft on: 29-06-2012 01:06 AM
ok i c
14  Forum / Relationships & Romance / Re: I Need Your Help: My wife just deleted her name from my phone. on: 29-06-2012 12:55 AM
 you f..k up sha why you no call her darlyn, sweetie sweetie pie and  sweet gurl you go dey call am solange  na wah for you you no try sha my guy.. man up now ... chei give her sweet name ..  Cheesy
15  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: ‘You Can’t Impregnate A Woman & Desert Her’ – Lagos State Government (Page 7) on: 29-06-2012 12:53 AM
marriage no be by force if you pregnant for me i know like you you go born am if na my child i go take if  no be my child sorry sha cos no by force  i no go marry person wey i no like  passing
16  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: ‘You Can’t Impregnate A Woman & Desert Her’ – Lagos State Government on: 29-06-2012 12:50 AM
 Shocked Shocked na govt. say make you open your  legs abeg jor  no be by force make the gurls count their times well or rather use blanket condoms.. or else dem go old with belle ...
17  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Only In Naija!! Gov. Akpabio Launches E-Library Without A Functional Website !! on: 29-06-2012 12:41 AM
Quote from: Bettychy on 28-06-2012 05:38 PM
Kudos to Akwa Ibom!
Great job well done!
Great development


@ bettychy what is the  great job well done there... abeg tell me..and wat development na building be the development ?
18  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Only In Naija!! Gov. Akpabio Launches E-Library Without A Functional Website !! on: 29-06-2012 12:39 AM
oya EFCC go carry am this is scam e library is it supposed to be a building or just a website you can download books and readonline.. no even computer sef this are the calibar of people we vote as governors and leaders  ignorant fools even our presido no even ask question abi wetin be E - TINS EMAIL --- ELECTRONIC MAIL , EBOOK BOOKS YOUCAN READ ONLINE(electronic books) .. SO HOW COME E LIBRARY COME BE BUILDING AND CHAIR INSIDE.. THEY JUST SCAM US CHOP MONEY EFCC NO GO SEE THIS ONE GO CATCH NA WHEN ONE SMALL BOY GO COLLECT SMALL MONEY LIKE 6 THOUSAND DOLLARS THEY GO BUST AM FOOLISH  AND USELESS GOVT.  UNA THINK SEY PEOPLE NO DEY GO SKOOL BECOS WE NO DEY TALK .. E  GOVERNOR AND E PRESIDENT ..LOL OBAMA GO DON LAUGH US SCATTER.. Huh? Roll Eyes Embarrassed Grin Shocked Cry
19  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: PASTOR CHRIS AT IT AGAIN: ALCOHOLISM AND SMOKING IS NO SIN on: 29-06-2012 12:20 AM
smoking is not a sin and alcohol is not either after all Jesus turned water in to wine but dont drink to stupor you people are just too religious and dont understand the bible ask God to give you devine wisdom and interpretation. dont over do it and dont be addicted to it its the principle make una leave people alone. Reliogion no go carry you go any where dont decieve yourselves salvation is personal btw you and God shekina
20  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Picture of the Month: White Woman Caught Hawking Sachet Water on: 29-06-2012 12:17 AM
could be unicef  ohhh and w.h.o @ work una dey dey run mouth?
Pages:
[1] 2 3 4 ... 7