SUICIDE BOMBER I HAVE HEARD ALWAYS DIE FROM THE DETONATED BOMB SO AS TO CONCEAL SECRET BUT FOR NAIJA OUR CASE IS ALWAYS DIFFERENT BECAUSE WE LIKE LIFE PASS ANY OTHER THING. WE NO WAN DIE BUT WE WAN GO TO HEAVEN.THE MAN WAN STAY ALIVE ENJOY LIFE.MAKE THEM NO KILL LAM QUICK QUICK BUT TORTURAM TILL HE EXPOSE OTHER PEOPLE WE DEY SEND DEM