Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Police IG, Hafiz Ringim, May Be Sacked After Christmas Day Bomber Escapes on: 19-01-2012 01:24 PM
stupid man Hafiz Ringim, during the last nationwide protest, he dey talk rubbish for channels television and the media say he go arrest any protester he see for street and charge them for treason offences, whereas he be accomplices for Boko Haram, he dey aid and abate crime, na innocent Nigerians body and protesters he forget power, God go punish you and reveal your secret soon. Make GEJ and FGN nor let them go scot free until they provide the Boko Haram suspect responsible for the Christmas day bombing. Enemies of Progress, Wolves in Sheep Clothing wey they say they be police officers, Police na wao for una, una they employ useless police officers sha without checking their track records.
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BUSTED! : "Subsidy Lavish Lifestyle Of Allison Madueke's Kids In USA on: 19-01-2012 12:58 PM
nawao for some people, una dey support bad thing and talk anyhow, people dey lavish and embezzle Nigeria money una dey support them, just pray say nor be one of your relatives or close die die during the nationwide protest, you for nor dey talk like this.

Quote from: savenigeria on 19-01-2012 12:40 PM
God go punish Allison Madueke and all those who have stolen Nigerian Petroleum money, he nor go better for now, na the blood of those innocent helpless Nigerian wey die during the subsidy protest go judge you all, the spirit will never make you find rest in your entire life. People die for struggle for the mess up wey una mama and other wicked petroleum thieves, na they enjoy, may God punish now till infinity.
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BUSTED! : "Subsidy Lavish Lifestyle Of Allison Madueke's Kids In USA on: 19-01-2012 12:40 PM
God go punish Allison Madueke and all those who have stolen Nigerian Petroleum money, he nor go better for now, na the blood of those innocent helpless Nigerian wey die during the subsidy protest go judge you all, the spirit will never make you find rest in your entire life. People die for struggle for the mess up wey una mama and other wicked petroleum thieves, na they enjoy, may God punish now till infinity.
4  Forum / The Buzz Central / Re: 2face Baby mama, Pero Adeniyi Pregnant With Singer's Baby No 6 on: 19-01-2012 12:30 PM
you too phyuk tuface, na wao for you, shey this nor go affect your music career
Pages: