Hmmm i know dat all d guys on dis forum will be interested in her cos dey all want already made
Na lie. Make she kuku forget marriage. E go hard her to get husband oh. Ladies wey never bon pickin at all still dey search dey no get, how come na person wey don add to Nigeria problem with FOUR pikins go get husband. God no dey do partial, na queue una dey. God go first answer d prayer of those wey im never try with some men to marry. God don answer u 4 times & u failed 4 times. E go tay before e go rich ur turn again and u no say age no dey ur side. As an advice, 4get marriage. 'Marry' ur 4 children.