Akpan01, i am on my kneels down, abeg forget wether na volkswagen abi na huma jeep, the important tin be say na motor. Girls no dey joke with that. just let dem bi on d front sit while u do d pushing asuming d car no dey start, they no mind.
LWKMD4H OOOOOOOOOOOO