Child play. Animal behaviour. He should be sentence to 100 stroke of kane with his hands hang. Exercise of the flogging to be done every 1hr 4 a whole day.
If Naija presido no fit do a thing 4 d matter, make im share pumpii give men wey ready to use am 4 justic make every thing settle 4 ones oh. If u see call me, dem must share d area 4 good o. If not dis 1 na small tin de happen so. MEN DE VERSE.