boko haram r too troublesome...dem no dey tire or giv up useless course which has just bin killing but themselves innocent citizens and soldiers and still hv not even a single l.g.a all these years rather hiding in hideouts...Abeg if anyone dey here hear me now...U R A BIG FAILURE..no need to kip trying wasting human resource
So una mean say dose girls dey bush since..Abeg...no swap..kill boko fools..last tym dey embarrassed d govt on seize fire lie..Those pple dnt negotiate just want blood
No b when u remove check points dem begin dey bomb again..DULLARDINHO NO MAKE BOKO manage capture any town again o...coz na their dem go dey free they plan attacks and make bomb..Hunt them dwn in their hideouts