Show Posts
Pages:
[1] 2
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Kidnappers Of Anambra Traditional Ruler Demand $100m Ransom on: 4-08-2012 04:45 PM
ITS GOOD FOR ALL THE RULERS SINCE THEY DONT WANT TO TALK  ABOUT BIAFRA  
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Kaduna unrest: Students of Ahmadu Bello University, Zaria evacuated on: 26-06-2012 06:28 PM
ITS GOOD FOR THEM LET THEM GO BACK HOME AND STAY IN OTHER COUNTRIES NA STUDENTS DEY COME OUT SAY NO TO BAD GOVERNMENT AND GET FULL SUPPORT FROM PUBLIC BUT IN NAIJA NA ONLY CULTISM DEM SABI
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: "Women Can Build Nigeria Better" – Abike Dabiri on: 22-05-2012 05:51 PM
IF WOMAN GO BE PRESIDENT THEN THE HUSBAND GO BE FIRST LADY OR FIRST MAN?
4  Forum / Relationships & Romance / Re: i buy underwear for my boss (Page 8) on: 28-04-2012 03:56 AM
SHE IS MARRIED AND NEED TO BE CAREFUL,IF SHE IS MY WIFE I WILL DO SAME
5  Forum / Relationships & Romance / Re: i buy underwear for my boss on: 28-04-2012 03:54 AM
THAT WOMAN IS STUPID
6  Forum / The Buzz Central / Re: Taye Taiwo is 25 While Is Twin Brother is 37 years Old? on: 24-04-2012 09:34 AM
who ever that published this, is an idiot  abi he  want to end this guy  up?
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Goodluck Jonathan Among Time 100 Most Important People On Earth on: 30-03-2012 02:12 PM
WHY THIS BOY NO PUT MY NAME?
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: ACN To Spend N1.86Billion On Tinubu's birthday. on: 30-03-2012 07:53 AM
it is ridiculous that leader
will spend this amount of money for birthday, whereby youths are there dying in adjacent , poverty , is this leaders?  no they are rulers. we are totally disappointed on these destroyers on nation, who are not builders, youth wake up, awake up .
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: DIPLOMATIC THREAT: European hotages killed in Nigeria on a failed rescue mission on: 9-03-2012 12:43 PM
i don't care,if they like make them kill all Europeans wey dey Nigeria if Nigeria is not divided more will come
10  Forum / The Buzz Central / Re: Chop My Money Remix - Psquare, Akon, May D [Official Music Video] on: 24-02-2012 01:31 PM
P SQUARE THIS MUSIC REALLY ENTER LIGHT NO BE SMALL,BUT NO COME YANKEE AGAIN COME DEY FALL MUGU, HOW YOU GO DEY SPEND AND SAY YOU DONT CARE ABEG NO LET THIS BEBES NO CHOP YOU DRY AND YOU SAID SAY YOU DONT CARE, YOU NO EVEN BANG (1)BUT CARRY GO YOU TOO MUCH
11  Forum / The Buzz Central / Re: fcuk D'BANJ and All Artistes That Sang For Jonathan - Eedris Abdulkareem on: 20-02-2012 08:55 PM
Eedris  you be aboki ur brothers dey kill any how you no go talk am say them be BOKO HARAM if you want fight pls go and fight them,you said you sing nigeria jaga jaga abi?then na jaga jaga nigeria,no be ur brothers too?
12  Forum / Relationships & Romance / Re: My Husband Sleeps With Women In My Presence —Housewife on: 20-02-2012 05:08 AM
abeg make una no dey call man man cos no be all man fit do that rubish abi they want act bf?
13  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Naija Weirdest Wedding (Photos) Real on: 20-02-2012 05:04 AM
hmmmm guy na ur mama dey ur side so?ur mama dont no say that woman pass am for age?
14  Forum / Relationships & Romance / Re: Incredible!! Girl Bears Baby Boy For Her Father! on: 20-02-2012 05:03 AM
very good and nice story make una born again fast fast yeye people
15  Forum / The Buzz Central / Re: Mercy Johnson Under Pressure From Husband's Family on: 20-02-2012 05:00 AM
abeg make that family take am easy with her she no bi God when time come she go give them children i trust God
16  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BREAKING NEWS: Another African arrested for trying to bomb US Capitol on: 20-02-2012 04:56 AM
why cant they call the country he came from why an African if its Nigeria they will not wast time to call it well let him blow that fulking  america i dont care
17  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Shocking! Nigeria’s Crude Oil To Dry Up In 36 Years on: 17-02-2012 08:25 AM
why not today?
18  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: What a waste? Government spend N1.7 billion to buy jeeps for Senators. on: 17-02-2012 08:22 AM
i know that God is watching
19  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BUHARI CAN'T PAY ABUJA N20 MILLION RENT, EVICTED BY LANDLORD on: 17-02-2012 08:19 AM
my friend get out from that place
20  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 26 year-old man on trial for stealing church offerings on: 17-02-2012 08:16 AM
may God forgive him and arrest him in Jesus
Pages:
[1] 2