Why this kind tin no happen for lagos, people need this kind of manna here. Tho I no blame the fish dem sha, cos dem no dey near Niger shores cos our fishermen dey for river day and night dey wait with lantern to catch any fish wey miss road, so how we go see fish kill for shoreline. |