na that one una fit do, una no see all these yeye foreigners wey dey come enslave us for our dear Country, make una tell them enough is enough ehn? make una dey run after buhari! we go travel go abroad be slave, them go come our own country still be their slave, sacking poor people frm where they get their daily bread, una no see them do something abi? na where una go chop una own na hin una dey find. God help me become a week president in Nigeria

all the bad belle people, corrupt leaders go hear ween!