The reason 4 sending him 2 jail is 4 him 2 be sober about his deed, if he has realise and turn a new leaf as said, 2 God be the glory, and even if the money comes back 2 Nigeria another thief will steal it.
guy abi wetin them dey call u, na me talk am, if hand dey scratch u 2 write go scratch ur hand 4 wall u here me so no be everything wey eye dey see, ear dey hear na him mouth dey talk, u here me so. hissssssssssssssss