Show Posts
Pages:
[1] 2 3 4
1  Forum / The Buzz Central / Re: Petulance? Psquare's Manager, Jude Okoye Flaunts $70K Cash For Camera [Photo] on: 14-12-2012 05:00 AM
well guys just be careful with this private jet things make una no go drop down oooo for that old jet una go buy ooo well i dont wish una so oooooo
2  Forum / The Buzz Central / Re: Pictures And List Of Nigerian Artists Who Spent Big Money On Cars In 2012 on: 6-12-2012 05:43 AM
Una dey crazy abeg no be the price of the car be that joor
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Taraba Governor Danbaba Suntai Brain-Damaged, Can't Recognize Visitors on: 5-12-2012 02:04 AM
una go dey drop down so soon
4  Forum / The Buzz Central / Re: WOW!! Big Brother Barbz and Zainab Dating, Make First Big Brother Lesbian Couple on: 30-10-2012 06:53 PM
Una go die for hiv
5  Forum / The Buzz Central / Re: LWTMB: Unofficial Music Video - "HI" By Tonto Dikeh on: 25-10-2012 06:05 PM
Na wa oooo well God dey sha what about the N1 million you give out will never hear anything about it again make u no go sit down one place sha na music be this nii na wa ooooo
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: TROUBLE: LASTMA Impounds Obasanjo’s Vehicle on: 25-10-2012 04:05 AM
where the papa dey go self he no dey rest nii make lastma  collect  papa clothes and leave papa alone oooo abeg
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Students Kidnap Female Colleague, Assault, Kill And Bury Her In A Forest on: 25-10-2012 03:57 AM
yanga dey sleep truoble dey wake am
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: CHOP I CHOP: Jonathan’s aide stands surety for subsidy fraud suspect on: 25-10-2012 03:53 AM
yanga dey sleep truoble dey wake am
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BREAKING NEWS: Passengers Escape Death As Boko Haram Attacks Arik Plane Mid-Air! on: 24-10-2012 12:32 AM
Una too much for 9ja sha
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Culture Shock (How Much of a Nigerian Are You?) SMH on: 22-10-2012 10:39 PM
see dem mouth like i dont know ooooo fools
11  Forum / The Buzz Central / Re: New VIDEO: Dr SID - AFEFE on: 16-10-2012 09:36 PM
ha ha ha ha Na wa ooooo im going out so soon una go hear
12  Forum / The Buzz Central / Re: [Photo Inside] Davido Acquires New 6M 2013 Chevrolet Camaro (Page 5) on: 12-10-2012 07:07 PM
Omo iya Nothing go do you Na your time abeg use your time
13  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: [Photo Inside] Married Woman Caught In Bed With Boss on: 12-10-2012 06:58 PM
abeg if Na my wife im gonna kill her oooooooooooooooooooooo and the boss also i mean it
14  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: How Single Mother, 4 Other Drug Suspects Swallowed 398 Wraps of Narcotics. on: 12-10-2012 05:12 PM
well im so sorry for her she wanna make a living Nothing much about Drugs business
15  Forum / The Buzz Central / Re: [Photo Inside] Davido Acquires New 6M 2013 Chevrolet Camaro on: 12-10-2012 05:08 PM
Nothing much same like my car
16  Forum / The Buzz Central / Re: Tonto Dikeh To Give Out N1 Million To Any Fan That Can… on: 28-07-2012 01:26 AM
i will give her 100 million shay One Million Na money
17  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: I used my three children for blood money’( delta igbo) on: 11-07-2012 06:10 PM
Na mexican money u put there dude
18  Forum / The Buzz Central / Re: I PACKED OUT OF MY MARRIAGE IN THE MIDDLE OF THE NIGHT”---ACTRESS AYO ADESANYA on: 10-07-2012 09:27 PM
wow she can pay any amount just to be happy. it mean say she pay for man right?
19  Forum / The Buzz Central / Re: Illefo Illuminati By Olamide - Desperation Of Creativity?? on: 25-06-2012 02:56 PM
 Illuminati uh Na big talk oooo
20  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: devil rubber on: 25-06-2012 02:45 PM
Na wa ooo RlP
Pages:
[1] 2 3 4