Show Posts
Pages:
1 2 3 [4]
61  Forum / The Buzz Central / Re: Don Jazzy Has Formed New Record Label “Mavin Records” on: 7-05-2012 07:10 AM
D’banj and  Don Jazzy Na wa ooo well i wish you guys good luck in your business all
62  Forum / The Buzz Central / Re: Photos from Adaora Couture Launch on: 7-05-2012 07:02 AM
Shay Na tortilla we fit call this or Na mama well we get many like this here if you need any call me at any time you wanna  Huh? Huh? Huh? Huh? Roll Eyes Roll Eyes Tongue Tongue Tongue Embarrassed Embarrassed Grin Grin Cheesy Cheesy Wink
63  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Boko Haram Threaten To Bomb Lagos and Abuja In 72 Hours on: 7-05-2012 02:05 AM
Boko Haram make una dey come lagos ooooo Ifa dey wait for una No be only 72 hours before 72 hours Boko Haram go die  i just know one day dem go find the Boko haram out and i know the person self shay make i talk... Huh? Huh? Huh? Huh?
64  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Congrats!! Miss Cross Rivers Isabella Ayuk Is The MBGN 2012 on: 7-05-2012 01:59 AM
See them eyes be like my dogg dem no fine abeg if you check down there now Na war
65  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: OBODO-NAIJA: Rainfall of ice in Abeokuta on: 5-05-2012 08:57 PM
shay na today come states come see ice  Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue
66  Forum / The Buzz Central / Re: Pop Singer, Goldie To Represent Nigeria At Celebrity Big Brother Star Game 2012 on: 4-05-2012 10:48 PM
she look like black queen shay Na woman or Na man Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
67  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: SSS arrests supplier of bomb chemicals to Boko Haram *Recovers 35 drums of chemi on: 4-05-2012 10:04 PM
wetin una dey look make una kill this man now abeg now i need this guy meat to eat ooooo if una don kill him make una updated me oooo  Shocked Grin Grin Grin Grin Grin
68  Forum / Relationships & Romance / Re: What Is Wrong With These Pictures [Monday Edition] 30.04.2012 on: 1-05-2012 09:47 PM
this  poster Na really Jobless guy wetin dey wrong with this nigeria guys self if u no get job you better go look for one before your time go una go just come here just dey post all kind of picture here shay your mama dey see this your job now
69  Forum / Relationships & Romance / Re: What Is Wrong With These Pictures [Saturday Edition] 28.04.2012 on: 29-04-2012 11:06 PM
This pasted Na really stupid person maybe this guy self dey work with Boko Haram or Na Boko Haram every time Na woman picture u dey show here i hope your mama dey see wetin u dey do so abeg go get job if u fit get job make i give you one..
70  Forum / Relationships & Romance / Re: What Is Wrong With These Pictures [Wednesday Edition] 25.04.2012 on: 28-04-2012 04:29 AM
go and ask your mama now every time Na woman picture u dey show  here  maybe u dont get a job right?
71  Forum / The Buzz Central / Re: 2FACE BANS ANNIE FROM MOVIE LOCATION + CHOSE JULY WEDDING DATE on: 4-04-2012 04:43 PM
i think he spoke Egun also............lol this guy badt Oh!!!.Chaiiii
72  Forum / The Buzz Central / Re: Yetunde Of Project Fame Made "Fool" Of Her Male Fan At Concert [Video] on: 31-03-2012 11:26 PM
nigeria una Na no get work at all shay this one dey funny right?
73  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Naija Weirdest Wedding (Photos) Real on: 18-02-2012 09:46 PM
Na wa oooooooooooooooo person go open is eyes down go married her mama age just becaues of one passport
Pages:
1 2 3 [4]