I dey laugh oo.Its like Dino melaye don dey frustrated in life.Anti corruption man.you forget wen you they House of Reps abi,.wetin you do ur community.pls go and take care of your baby and mistress Bisi then need you now oo
Abeg allow her enjoyn na her time now.What abt those buying private Jet nigerians no fit talk of that one na only BMW Deal then dey look up to.Madam stella carry go
Dino stop fooling yourself around that your fighting corruption.what are you.what have you done to your community during your tenure as a member. because they threw you out you now talk about corruption,are you not one of them.