Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: FEAR OF DIVISION? Nigerians move for creation of more states. on: 22-02-2012 08:25 PM
hen, two here one, two here two, is  not the same thing, abeg if dem wanna divide make den not 4get my village o
2  Forum / Relationships & Romance / Re: My Husband Sleeps With Women In My Presence —Housewife on: 18-02-2012 05:46 AM
Quote from: 1daful on 17-02-2012 04:17 PM
Na she cause am now, cos that can't happen in my generation.

my sis, if na you wetin u go do, na ladies dey make mouth.
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Son Of Famous Politician Jailed For 30 Years In UK for Murder on: 18-02-2012 05:31 AM
Idiot! people wey get sense dia dey make money, but small sense u no get, atleast now u go learn by force, dats if u no die throw-way,
4  Forum / Sports / Re: ZAMBIAN CHIPOLOPOLO ARE THE CHAMPIONS OF AFRICA! on: 13-02-2012 02:15 AM
Quote from: Omilim on 12-02-2012 11:49 PM
Omilim the Zambian gal is glad. I love you zambia...ayayayaya twa wina bola

Now u can remember dt u're from zambia, u want to associate urself rite, well dts good
5  Forum / The Buzz Central / Re: Sexy Or Tacky? Popular Actress, Chika Ike Releases Photos For Her 2012 Calendar on: 12-02-2012 02:35 AM
And so wat? wat lesson...
6  Forum / Relationships & Romance / Re: Checkout N3m Valentines Gift For This Girl (BB Porsche, Mac, Ipad) on: 12-02-2012 02:31 AM
dis na cow-bell our milk, u no fit bobo me
7  Forum / The Buzz Central / Re: Desperado? Toni Payne Eight Weeks Pregnant For Ex-Husband, 9ice on: 12-02-2012 02:27 AM
Even b4 now, i knw say she go come back, na money and popularity dey talk
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Run for your lives!!: Pandemonium as python appears in court as exhibit on: 12-02-2012 02:22 AM
If to say na u, u fit wait
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Chief Bola Tinubu Struck By Sudden Stroke [Nemesis?] on: 12-02-2012 02:14 AM
Quote from: M-dread on 11-02-2012 11:39 PM
Good News! Poster wen the idiot go die sef?Huh?
Ao far bros, tinubu don collect ur wife b4, y u dey wish death?
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Popular Lagos Night Club Owner, Sussy Yusuf (SussyQ) Stabbed Death At Her Flat on: 11-02-2012 05:24 AM
ha ha, why now?javascript:void(0);
11  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WTF! Prostitutes offer free services to celebrate Chipolopolo on: 11-02-2012 05:19 AM
Quote from: obichuma on 11-02-2012 04:10 AM
they do it , it depends on where you operate, .i was in Abuja in one of my business rounds to Nigeria, an at this party were university girls all half Nood, when the guys get high as the girls were, you chose anybody for a shot time.
my friend , are you blind, you hardly get local flight tickets from anywhere to Abuja on weekends.
Don't ask me if i followed the trend, i was just an observer, due to my conservative ideology.

bros, why you dey judge urself now, nobody asked u if u're just an observer or not, i don't want believe dat u're not part of the show 
12  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WTF! Prostitutes offer free services to celebrate Chipolopolo on: 11-02-2012 05:11 AM
Quote from: emmyemmy on 10-02-2012 07:31 AM
guy u don go check na true?

watin be ur concern, u wanna do ur own?
13  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WTF! Prostitutes offer free services to celebrate Chipolopolo on: 11-02-2012 05:06 AM
Quote from: Unikpearl on 10-02-2012 07:25 AM
Na wa o...na wetin person no go hear
mtcheew

hen, if person no hear, who go hear am,
14  Forum / The Buzz Central / Re: Every Part of My Body is a Selling Point – Uche Ogbodo on: 11-02-2012 04:59 AM
Hen en, wetin be my own, if u like stay 4 ur father's house till jesus come
Pages: