Wen u don't use ur head u reason like one of dem. Wen are ppl going see d hand righting on d wall,Jonathan dis jona dat.No girl is missing. Even if any is missing so no one din fit xcape again since for how long now. Una Don forget the word ungovernable. That is what we are seeing ttoday.The hausers are still ruling us till today.we thank them.use ur my ppl.
People this thing is more serious than you guys are seeing it...This set of animals that I see here has no plan for the future they are ready to die at any given time,some thing should be done fast. I see danger, red light ahead.
Una no sabi say d woman need money 2raise d child way she neva born.dat name no clear.if na yoruba woman she jalus if na hausa woman she b tief,if na ibo woman she b ritualist