poster u no say i dey vez for u b4 but these ur post to long e dey tire me to read but i try and u do well keep it up becouse of these i no go smoke weed today just 4 u if u are happy let me knw
why una dey drink pandol 4 another person headck we men no lose anytin nah make we still dey enjoy nd fill our eye while the stock last.............o boy u get igboo there?
poster u be real MUMU! if a woman provides for the family in the name of helping you, Na una wey go dey run ur mouths dey talk say she dey behave like the "Bread winner". If she tries to make you feel like the man by letting you provide for her as your duty as a husband, you go still complain say she no wan support you. sorry to say but you be FOOL!!!..... IF U NO KNOW UR DUTY AS A MAN U SUPPOSE ADD "WO" in front of that title so we go know say na vee jay jay u get.......ODE! even after she does her duties by cooking for you, satisfying you in bed, taking care of the kids, the simplest duty required of you has become a Herculean task.........LAZY MAN!....ADVICE 4 YOU, if you want to still keep your ego, you better do your duty by letting the money flow from your side..........KAPISH?? SMALL BOY........mmmmttttcchhhheeewwwwwwwww!!!!!!!!!!!!!!!
i no wun smoke weed for these comment ifact since i dey read post 4 dis site na only dis one get meaning my brother you see all these bitches here they ar all slot that word ....FOR BETTER FOR WORST .....them no dey talk m 4 church that day that is why they love moni pass their self i dont just no what these world is turning into. fake and irresponsible woman every where for 9ja well i pity men way wun marry those selfish senseless 9ja ladys as 4 me lie lie i no go marry 9ja dey are too greedy and selfish all of them no one is left out make i see who go tlk pim for here make i smoke igboo for her head greedy monkis
See the ugly girl sef. Upon all the money wey her sister steal from National purse, she sti nor fine
Ode like u idiot na him be the congrate way u go wish them u fit marry? moni u no get prick no way fine u no fine at least get good heart for others 4 where onukwu....ehe pass me the ganger jorrr chidi my maness man e go better for u jor no mind bad belle them