Person wey dey faceless how U wan verify something from him.Dis boko haram pple na real bastard o,dem no even know d reasons wey dem go give again for dia cowardness.Small small God go catch dem finish - animals wey carry human skin wear.IDIOTS kowai.