Show Posts
Pages:
1 2 [3] 4
41  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: A Drunk enters a Baptist Church on: 13-05-2010 08:29 AM
d minister should gv d drunk a search light and dip him again, dis time with the help of d search light i tink he will find Him
42  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Interprete In Good English! on: 13-05-2010 08:21 AM
una no serious
43  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: My encounter with a prostitute on: 13-05-2010 08:07 AM
dis one na story u dey tell, u fit cross u heart say u no phyuk?
44  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Secret to get a lady on bed (tell no one pls) on: 13-05-2010 08:01 AM
dis one wey u dey sentence, i hope say u no b charge and bail lawyer?
45  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: A Spanish teacher on: 12-05-2010 05:05 PM
tank u, but mind ur business
46  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Naija people must stop oyinbo abreviations, we get our own!! on: 12-05-2010 05:01 PM
na wich one be nus oh?
47  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Police arrest pastor with pistol on: 12-05-2010 04:56 PM
hym............... na wao
48  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Jonathan orders police boss to restore Ribadu’s rank as AIG on: 12-05-2010 04:29 PM
relase comfortably and watch, lets wait til we c THE END
49  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Interprete In Good English! on: 12-05-2010 04:05 PM
na who talk say una don interpret finish, is it b/c he has given u 3/5?
50  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Welcoming party for Yaradua on: 11-05-2010 10:23 AM
Una talk say d presido no fit talk, him no hear, his eye dey open not even sure maybe him dey see b4 him peme, if dem call his name his for heaven him go fit answer?
51  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Different heights in Life on: 11-05-2010 10:17 AM
E be like say u no get work, come make i give u work
52  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Naija people must stop oyinbo abreviations, we get our own!! on: 11-05-2010 10:12 AM
JW - jealouse who?

 Huh?
Aproko
53  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Welcoming party for Yaradua on: 11-05-2010 10:05 AM
i go triple ur travelling allowance, make u go first den come tell me how comfortable de place, tell dem to invite sgt rogers make him join Abacha
54  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: A Spanish teacher on: 11-05-2010 09:57 AM
na u sabi
55  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: A Spanish teacher on: 11-05-2010 09:52 AM
na u babi
56  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Welcoming party for Yaradua on: 11-05-2010 09:36 AM
dem dey invite u to come b d chief cook
57  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Naija people must stop oyinbo abreviations, we get our own!! on: 11-05-2010 09:31 AM
AUT-abeg u try
58  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Different heights in Life on: 11-05-2010 09:23 AM
4rm all des your blunders, wetin be your height
59  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Secret to get a lady on bed (tell no one pls) on: 11-05-2010 09:17 AM
Abeg make una quickly take dat guy go see cyca specialist, i no no wetin combin chloroform and layin a woman togeder, olodo
60  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Interprete In Good English! on: 11-05-2010 09:08 AM
yam wey don cook is ready to b counsumated, i tink i pass
Pages:
1 2 [3] 4