@keffejude u go tell me wetin igbo girl do for here both yourba and hausa can do thesame pls watch wat u say who ever dat give brith to this bby and allow the baby to die painfully she will see thesame
no be ghana girl be dat mr poster anyways chick u do well na him dick u for cut he wan cheat na wetin fit all this mumu ghana boys wey think say dey get sense naija no dey carry last
dnt mind dem give brith to ur baby and live ur life to the fulliest dnt mind amebo people even if u sleep with the men in nigeria no be ur honeypot abeg share honeypot give them