Show Posts
Pages:
1 [2] 3 4 5 ... 9
21  Forum / The Buzz Central / Re: "Yes I am Pregnant, Ini Edo Confirms Pregnancy" - Pix on: 28-07-2012 06:44 PM
Quote from: BendelArmedRobb on 28-07-2012 02:51 PM
all dis idiots jobless small small boyz wen dey 4 hia i beg una mama dey call una 4 house oo, make una go do some home cleaning ..i know some of dem name ....TOMYONBORN BIG FOOL small boy go house go help ur sisters 4 Kitchen     AllahIsGr8Alays u too small to dey dis forum go house go help ur sisters 4 Kitchen...    Ceaser7 make u sef go back house go do some cleaning wit ur sisters     jennyosa  dis one sef come join dem computer miss ROAD go enter ur hand fool ......emnoeasy go sleep 4 house,if dis one get family sef na only god know ..........Naija una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this una comment.
HUMM YEYE DEY WORRY YOU 4 HEAD U DIS MAN,MK HE_GOAT PISS 4 THAT UR MOUTH,NA U BE COMPUTER MISS ROAD..THEM REALLY THEY TALK SAY WHO DEY MAD NO DEY KNOW SHAL..MR MAN I DEY TELL U NOW,U BE MAD MAN THAT NA COMFARM MATTER..HISSSSSSS@ U
22  Forum / The Buzz Central / Re: I Didn’t Love My Husband At First- Omotola Jalade-Ekeinde (Page 4) on: 28-07-2012 11:13 AM
Quote from: BendelArmedRobb on 27-07-2012 09:39 PM
Dirty We get the shakara woman , Shakara oloje ni ,Wait make I commot my dress na Shakara , Omotola if no be this naija fake movie na who know you before  Shocked Shocked Shocked Shocked you too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this.
DIS GUY NEED HELP OOOO,BCOS THE TIN DON DEY WORST EVERYDAY BY DAY,UNA TOO MUCH COFFEE WEN U DEY DRINK 4 HIA COMOT 4 UR NOSE AS U READ...
23  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: GOOD NIGERIAN! Abuja Taxi Driver Returns N18m To Owner; Gets Award on: 27-07-2012 05:33 PM
the man try shal,if na me i no try am oooooo
24  Forum / Relationships & Romance / Re: Photos From Naijapals Charity Visit 2012 - The Lagos Story!.......... on: 27-07-2012 09:25 AM
dat is great,i really like dat..thanks to all..
25  Forum / The Buzz Central / Re: Petit Comedian, Teju Baby Face Set To Marry 2011 MBGN Rep, Tobi Banjoko on: 27-07-2012 12:54 AM
humm very good,i wish him best of luck..
26  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Breaking News: Ghana President, John Atta Mills Is Dead! on: 24-07-2012 06:18 PM
ayeaaa,R I P sir..
27  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man Beat and Stabs wife for Objecting to him Marrying Second Wife on: 24-07-2012 09:52 AM
Quote from: becker111 on 24-07-2012 09:27 AM
Na waow,atlist we african men  need to change our mentality towards women,women need to be respecfull, imagen this act,the stupid juge gave him 4months jail, he get luck say no be europe he dey, the jete for pass who carry drug.  dead human being.
no be lie u talk,uptown here na same right men & women get,,the guy 4 they go 5yers inside,anyway mk e thank he God say na nija e happen,animal in uniform..hissssssssss jor
28  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man Beat and Stabs wife for Objecting to him Marrying Second Wife on: 24-07-2012 01:51 AM
hummm dat boi dey crzy 4real,see the way he spoil dat lady face..wicked he_goat.
29  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man Beat and Stabs wife for Objecting to him Marrying Second Wife on: 24-07-2012 01:49 AM
Quote from: BendelArmedRobb on 23-07-2012 09:13 PM
Na who sale sunglasses 4 Omotola and Ay . Shocked . de optician no see say dem get big head and dat sunglasses too small 4 dat head    Shocked Shocked   una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this.
wetin com be our own inside coffee man,very soon na ur ear the coffe go pass com out..hisssssssssssssss jorrrrr
30  Forum / Politics / Re: S*T*R*A*N*G*E! Christians In Kaduna Storm Mosque, Break Fast with Muslims on: 23-07-2012 06:25 PM
Quote from: martino_martino on 22-07-2012 08:39 PM
May be they are hungry,how can some one eat with his/her enemy?there is nothing like peace in that country oh.
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
31  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: compare: President Goodluck Jonathan & wife Versus President Barack Obama & wife on: 22-07-2012 08:21 PM
Quote from: aso4life1 on 21-07-2012 03:50 PM
Bendelman, you are also a fool too, coffee wey u dey drink go soon comot for your yansh as u dey read this.
hw
ehehehehehehehehe i nor fit laff oooo poster don vex oooo
32  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: RAMADAN: Saudi government warned NON MUSLIMS not to eat or drink in public on: 22-07-2012 04:29 PM
hisssssssssssssssssssssss,yeye set of pple..
33  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 30 dead, 5 rescued in fresh tanker explosions in Rivers State - PH on: 21-07-2012 07:21 AM
my God!! not Again..
34  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: HAPPY RAMMADAN KAREEM. (Page 3) on: 21-07-2012 06:27 AM
Quote from: HOPEA23 on 20-07-2012 02:04 PM
Make Christian go bomb them Jare...
abi oooo,bcos 1st to do e nor dey pain..
35  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Robbers Attack 'Bullion Van', Kill Pregnant Woman,Policeman on: 20-07-2012 01:26 AM
na wa oooooo,na only nija dis kind tin dey happen na...
36  Forum / The Buzz Central / Re: [Photo Gallery] Mrs. Annie Tuface Idibia In New Promo Photos on: 18-07-2012 09:39 PM
Quote from: BendelArmedRobb on 18-07-2012 04:50 PM
naija girls t*t* don fade 4 long time   Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes   ..... Naija una too much!!!coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this.
u well so? na play na play u go enter street...abeg commot 4 road mk i pass with ur dirty comment..hisssssssssssss
37  Forum / The Buzz Central / Re: [Photo Gallery] Mrs. Annie Tuface Idibia In New Promo Photos on: 18-07-2012 10:29 AM
passing...the babe try shal Grin Grin Grin Grin
38  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: UNIBEN Student Striped Naked For Stealing BB Phone (Censored) on: 16-07-2012 06:32 PM
Quote from: ajanni on 15-07-2012 12:24 AM
very bad, benin girl again?
big belle u again!! hissssssssssssssssssssssssssssssssssssssss@u
39  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Good news for Edo people on: 16-07-2012 04:20 PM
congrat sir,we all edo state people are happy with you..
40  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Good news for Edo people on: 16-07-2012 04:16 PM
Quote from: Solidstonez on 15-07-2012 03:54 PM
YES, Edo state ppl are happy with the result
yea,is the right man..
Pages:
1 [2] 3 4 5 ... 9