Show Posts
|
Pages: |
73
|
Forum / Sports / Re: BREAKING NEWS: Gunmen abduct ex-Eagles star Obodo |
on: 10-06-2012 10:26 PM
| MAKE THEM HOLD THE IDIOT WELL WELL,WETIN HIM DEY DO FOR WARRI ? I NO SURE SAY THIS GUY BUILD HOUSE FOR ENUGU BUT E GO WARRI GO BUILD MANSION JUST BECAUSE SAY NA THERE HIM GROW UP.I DON DEY EXPECT THIS KIDNAP SINCE !
u don dey expect de kidnap since ehhh bros ur hand no pure at all,,,inshort call dos ur kidnaper frnds tell dem to leave obodo now now orrrrrrrrr. | | |
76
|
Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Bomb Explosion Rocks ECWA Church, Rukuba, Jos [Boko Haram Again] |
on: 10-06-2012 06:02 PM
| Which way Nigeria . FG should introduce free Education in North
which F.G with wos moni all their BARAWO formal leaders nko wetn dem tak all de moni wey dem stole do infact omo no be lie u talk,,but even de sopos educated one's still de beheav en reason lik doe almajiris for street,,,even dos on NAIJAPALS,,, just listen to they comments u go fear fear na,,,,,u begin de wonder weather na capenta construct all dis mallam dem brain i swear. | | |
78
|
Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Bomb Explosion Rocks ECWA Church, Rukuba, Jos [Boko Haram Again] |
on: 10-06-2012 03:45 PM
| Yes Ajanni,smallthiefjim,dejola,cadnare,fatewasee,and momentro na dem die put.Useless pigs
HNMM NA DAT ONE U SMALL SMALL DE TALK IF NA DEM DIE NO PROBLEM NA,,,,DE PARTY WEY I BEEN OGANIZ LAST WK FOR FRNDS AS I SEE DE NAME AJANNI FOR DE LIST OF PEOPLE WEY FOLO DIE FOR DE CRASH, I GO OGANIZ AM WELLA TOMOROW FOR BAMBERK HERE IN HAMBURG,,,,,,EVERY BODY IS INVITED,,, | | |
80
|
Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Bomb Explosion Rocks ECWA Church, Rukuba, Jos [Boko Haram Again] |
on: 10-06-2012 03:06 PM
| i dey suspect u oo dis ur talk dey bokom bokom, but GOD pass u! my brother, u can never understand till u trade places with the people tha hs lost dear one's b4,,,,,how long can we stand aside en look while they kill our leaders of tomorow,,,,,,, seeing that our security system en personels is not funzionin cnt we figth bak on our own | | | |