Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: PHOTO: A Man Burnt His Wife For Being Too Beautiful And Might Cheat On Him on: 9-12-2013 11:02 PM
quy qo set trap for bush if û nor know ₩ᵋτιƝ 2 post  Undecided
2  Forum / The Buzz Central / Re: Olamide - Turn Up [official Video Download] on: 2-12-2013 01:49 PM
First 2 comment
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Scores Killed As Boko Haram Attacks Air Force Base In Maiduguri on: 2-12-2013 01:10 PM
.        dis nah Nonsense ooh...which kynd yeye people be dis sef....infact i D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ comot from naija go iraq go find peace
4  Forum / The Buzz Central / Re: SMH: Girls Fainting As Psquare Perform In Ghana [Photos Inside] on: 5-12-2012 09:34 AM
Quote from: brightossy on  5-12-2012 05:01 AM
So psquare don dey do deliverance now?  Roll Eyes Na to open church at once
Grin
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BREAKING: Popular Nollywood Actor Peter Eneh Reported Dead | Pete Eneh on: 15-11-2012 11:29 PM
Breaking News!!!
Nollywood actor, Peter Eneh is
dead! after losing leg to
amputation.
He Lost A Battle To Leg's
Infection At Enugu Hospital!
RIP peter Eneh...Anoda
nollywood actor is gone ☹
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: California Legalizes Google's Driverless Car On Public Roads on: 14-11-2012 08:49 PM
Quote from: lanudja on 13-11-2012 04:45 PM
Abeg make una no carry am come dis side ooo...make e end 4 California. Dis one wey e dey drive himself so look somehw dangerous ooo. Bcos network can fail anytime & katata don bust ooo lolzzz
...LOL GUY YOU FUNNY O...ANYWAYS MAKE DRIVERS FOR NOR THEY DO NYANGA FOR passengers
7  Forum / The Buzz Central / Re: Photos From Halloween Weekend With The Stars [Juliet Ibrahim,Deborah Vanessa...] on: 9-11-2012 08:23 PM
Abeg make una leave halloween celebration for the whites..them dey dress with costume...we are already halloween...africans no need for costume Grin
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Describe Your Ex in two words on: 8-11-2012 03:47 PM
Kiss my ass Roll Eyes
9  Forum / The Buzz Central / Re: Skales ft. E.M.E All Stars Ko Mo Le - Official Video on: 8-11-2012 03:45 PM
 Roll Eyes
10  Forum / The Buzz Central / Re: Pictures: PSquare's Private Jet Business Meeting With Aki & Pawpaw And Bracket on: 31-10-2012 12:20 PM
Hmm...
11  Forum / Naijapals Base (Metro life) / night club?...una nor they open morning club? on: 31-10-2012 12:16 PM
Night club?open morning club now Roll Eyes
Pages: