I understand that Benin Men like already made women, that is why they can put up with her.
some people can fool themselves....wetin concern Benin men concern matter wey dey ground..seems u need a brain 2 understand the post well.
well,...why dat guy go package dat kind insult for the babe....why she nor go react??