Show Posts
|
Pages:
|
6
|
Forum / Politics / Re: Tambuwal Begs Obasanjo Over Farouk Lawan Bribery Scandal |
on: 14-06-2012 11:48 PM
| lols...Naija Problems.. Nigerians go dey happy say dem don catch thief again sheybi nah news una wan dey hear with no action sote boko haram dey bomb everywhere still no 24hrs light,bad road,no water in giant of Africa some areas self no get transformer ......laughing my ass out....this will be swept under the carpet or do you think they take those guilty politician to kiri-kiri prison...dem dey mumu una Nigerians senators are the highest paid in the whole world ...since i was born the only justice have witness so far nah d issue of the em james ibori n no be for naija court dem sentence am o.d street is fed-up | | | |