See as beans wey som1 jux put 4 fire kon don lyk say na since yestady den begin cook am. Som guys sha. .na only ontop woman mata una dey sharp n turn genius.
Omo dix juju no be hia o. E be lyk say dem take dia time select d eggs sef..oboi, see as egg big. Mama Solo no go see dix type buy 4 markt, na d one wey luk lyk dove eggz. Soo annoying!