Show Posts
|
Pages: |
445
|
Forum / The Buzz Central / Re: Photos From Former President Olusegun Obasanjo's 76th Birthday Party (Page 2) |
on: 6-03-2013 12:31 AM
| Gud die young,,na bad plp dey live long,,bcuz God dey prepared special Koboko 4 dem,, add 6 @ d back of 76,,so u fit die @ 766yrs,,d koboko is wetin 4 u. | | |
446
|
Forum / The Buzz Central / Re: OH No! Popular Artiste, Zara Gretti Is Battling With Cancel In USA (Page 3) |
on: 5-03-2013 02:15 PM
| GET WELL SOON oooo!!!! but wetin now,, where u come get dis ya stage name frm,,,,frm a d 7names wey papa give u ,none dey close to dis """Zara Gretti"",,oooo,,some names dey cause sickness ooooo | | |
455
|
Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 22-Year Old Igbo Boy Caught With Drugs At Lagos International Airport (Page 14) |
on: 1-03-2013 02:12 PM
| 22 yrs old or 72 yrs old beein caught... ,dis s 1 of d stupidest ting to b caught doing!!!! '''get rich or die trying" a very low mentality,,,,,hw much are dey givin??? token...Few yrs ago did a deal worth 12m$,kept d cool dough!!! got locked up 3yrs,,,,,don't need to tink bout $$$ again,,,dats ''get rich or die trying" ,,, i b Yoruba Guy,,, '''Igbo kwenu's upgrade ur mentality n desperation. | | |
457
|
Forum / The Buzz Central / Re: 65 Pastors Told Me To Marry Foluke Daramola- Kayode Salako (Page 9) |
on: 28-02-2013 04:37 PM
| dis na unending saga,,u betta go i look 4 d 66th pastor /prophet ,,bcuz very soon u go get vision say na woman wey don get 6 pickin for 6 different men,,go be ya proper wife. salako,salako.salako,salako,salako!!! na 5tyms i call u ooo,,,listen to d servant of God b4 u get slap 4 face. | | |
459
|
Forum / Family / Re: Sound advice on househelp please..... (Page 3) |
on: 27-02-2013 05:02 PM
| ,I dey hear ""male house help",, some of dis women no fit control demself ooo,,,wen the d ting dey scrach. Female house-help dey betta bcuz we men fit control ourselfs,,oooo,,My Guys!! my suggestion no correct? . . | | | |