Why some people dey drink panadol for wetin nor be their headache? the guy don get him visa. i meet the guy last night for club here for salzburg. him real age na 45. he dey enjoy himself. he sey make i greet those wey wish am well and make i tell those wey dey write stupid comment for here sey make them go hug transformer. :-X