Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: Big Boy! Julius Agwu Celebrates Wife's Birthday on: 31-03-2012 08:12 PM
passing by....hi...lol
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: JAMB Results Out, Only 3 Candidates Scored Above 300 (BIG SHAME!!!) (Page 2) on: 30-03-2012 09:04 PM
tunda fire all of una wey talk say e 2 bad and d biggest tunda go fire dat girl wey dey claim 310...na tunda go paralize dat hand wey she take write am.........wen people write jamb dem no copy?Huh?? mad no bastard come claim saint here i ready 4 all of una......mtchewwwwwwwwwww
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Armed Robbers Storm Bank With Native Doctor In Ekpoma Bank, Edo State on: 22-03-2012 08:54 PM
lol...dat okada man 9 make me laf pass....idiot wan go congratulate him fellow pple 9 devil purnish am....as 4 d robbers,make them bring me my own share o!!!! Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Wink Wink Wink Wink Wink
Pages: