Show Posts
Pages:
1 ... 10 11 12 [13] 14 15
241  Forum / Relationships & Romance / Re: Chesos..he just squeezed my boobs on: 20-05-2009 02:44 AM
funny enough d babes here no get big boobs.lmao
242  Forum / Relationships & Romance / Re: My husband is physically and emotionally abusive to me on: 20-05-2009 02:37 AM
poster ur 3rd leg dey hot abi na him make ur girl dey run from u.
243  Forum / Relationships & Romance / Re: Women are more intelligent than men on: 20-05-2009 02:35 AM
anonymous u dey find lover abi.that guy go break ur heart ooooooooo.
244  Forum / Relationships & Romance / Re: Would you marry a single parent ? on: 20-05-2009 02:27 AM
this eto girl again wetin be ur won sef
245  Forum / Relationships & Romance / Re: WOULD YOU MARRY A SINGLE PARENT? on: 18-05-2009 11:01 PM
yes ooooooooo for the babes no wahala becos husband scarce but for the guys she don turn 2nd hand abi 3rd hand make una helep me out.lol
246  Forum / Relationships & Romance / Re: WOULD YOU MARRY A SINGLE PARENT? on: 18-05-2009 09:19 PM
lie lie pple plenty here ooooooooooo.
247  Forum / Relationships & Romance / Re: can you marry a celebrity? on: 18-05-2009 08:34 PM
full stop thank u jooooooor
248  Forum / Relationships & Romance / Re: Women are more intelligent than men on: 18-05-2009 08:32 PM
i fit believe u if u say girls are more intelligent the other side,u know wetin i dey tal abi?if u dont know ask mazi he will consult d oracle nd let u know.
249  Forum / Relationships & Romance / Re: WOULD YOU MARRY A SINGLE PARENT? on: 18-05-2009 07:29 PM
myragonza,here no be yankeeee ooooooo. we dey run our own things here.
250  Forum / Relationships & Romance / Re: My husband is physically and emotionally abusive to me on: 18-05-2009 03:17 AM
ebi like na u dey abuse ur girlfriend cos u too small to marry.u know d advice i go give that babe na make she kill u,then for heaven she go charge u 4 assault.
251  Forum / Relationships & Romance / Re: My husband is physically and emotionally abusive to me on: 18-05-2009 03:14 AM
Nickyvil ebi like say u don kolo b4 abi.
252  Forum / Relationships & Romance / Re: WOULD YOU MARRY A SINGLE PARENT? on: 18-05-2009 02:46 AM
I wont but if she will pay my groom price then i can consider her.
253  Forum / Relationships & Romance / Re: Women are more intelligent than men on: 17-05-2009 10:37 PM
this babe wey dey look for eto everywhere which one be ur own?
254  Forum / Relationships & Romance / can you marry a celebrity? on: 17-05-2009 04:48 AM
Everyone wants a good life and a lasting marriage/relationship.With the situation of engage and disengage or marry and divorce among celebrity,will any of us wish to have them as a wife or husband? Or you would rather marry a non celebrity and live a fulfilled life.
255  Forum / Relationships & Romance / can you marry a celebrity? on: 17-05-2009 04:48 AM
Everyone wants a god life and a lasting marriage/relationship.With the situation engage and disengage or marry and divorce among celebrity,will any of us wish to have them as a wife or husband? Or you would rather marry a non celebrity and live a fulfilled life.
256  Forum / Relationships & Romance / Re: Is it a mistake to date a career woman? on: 17-05-2009 04:42 AM
u get big eye. why u no go 4 ur size?
257  Forum / Relationships & Romance / Re: Women are more intelligent than men on: 17-05-2009 04:41 AM
u wey dey carry 32 out of 32 for ur class.
258  Forum / Relationships & Romance / Re: Can you name the person you love right now? just there first name on: 17-05-2009 04:39 AM
my own start from plenty.u wan cause confusion here abi
259  Forum / Relationships & Romance / Re: Chesos..he just squeezed my boobs on: 17-05-2009 04:35 AM
wetin dey wrong if guy man wan analyze d Bosom ?. poster i go suck ur won no be only touch make i see whether u go go agree talk am out after d good feelings wey u go get.lol
260  Forum / Relationships & Romance / Re: Whom are you missing right now on: 17-05-2009 04:32 AM
my one and only. one chance u dey gooooooooo.
Pages:
1 ... 10 11 12 [13] 14 15