Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: JESUS!!! Ants Crawled Out Of Sugar Daddy's Sperms on: 26-03-2012 07:38 AM
chai,wat a big lesson .despite dat i know it ll not change d mind of desperate babes but one day eye wey no c go see
2  Forum / Relationships & Romance / Re: guys dont like nice girls,why? on: 24-03-2012 11:29 PM
not true,guys love dem just dat u cant really know weather dey re nice or not cos they ve d ability to hide dere character once they want to achieve there objective
Pages: