Imagin an oil producin nation ruin by hoodlums dat call demselves leaders. is dat d PH they talk about? R U B I S H.............. dnt be suprise d so call youth leader of dat community may ve swiss acct, claims from oil firms is enough to provide ur community adequate security, instead they flaunt demselve around town wit lurxary cars, we nigerians should learn to show LOVE
NIGERIAN DEY BUSY DEY LEARN ENGLISH OTHER COUNTARY 4 EXAMPLE JAPAN, GERMANY, CHINA, SOUTH KORIEA, ITALIAN AND MANY MORE DEY DO WONDER WITH DIA NATIVE LANGUAGE, OUR MUMU DON DO. MAKE UNA DEY CREATIVE WITH OUR PIGIN ENGLISH, NAJA GO COME OUT FIRST, 4 EXAMPLE OUR MUSICIAN DON CREATE WETIN D WHOLE WORLD LIKE. THE WHOLE WORLD WAN WEAR ITALIAN DESIGNERS NOT BICOS OF ENGLISH LANGUAGE, BUT BICOS OF THIER CREATIVITIES AND STYLES. USE WHAT U NO BEST
NIGERIAN DEY BUSY DEY LEARN ENGLISH OTHER COUNTARY 4 EXAMPLE JAPAN, GERMANY, CHINA, SOUTH KORIEA, ITALIAN AND MANY MORE DEY DO WONDER WITH DIA NATIVE LANGUAGE, OUR MUMU DON DO. MAKE UNA DEY CREATIVE WITH OUR PIGIN ENGLISH, NAJA GO COME OUT FIRST, 4 EXAMPLE OUR MUSICIAN DON CREATE WETIN DEY WHOLE WORLD LIKE. THE WHOLE WORLD WAN WEAR ITALIAN DESIGNERS NOT BICOS OF ENGLISH LANGUAGE, BUT BICOS OF THIER CREATIVITIES AND STYLES. USE WHAT U NO BEST
If ur hands re clean no human born of a woman ve power over ur ''inner'' u. may God almighty give every mebers of this forum the grace to see beyoung the ordinary. and most important the grace to over come the spirit of ignorance. *O LORD there is none like thee, neither is there any God beside thee, according to all that we have heard with our ears. 1 Chronicles 17:20
Pls be sincere 4 once!!! either in North, east, west,or south in nigeria, the pix realy dnt give a single sign of a role model. No reasnable message pls
Good day my countary people make una listen ooooo no matter who u bi 4 9ja weda u bi d most richest man on earth, or na u bi d most inteligent man wey graduate from HAVARD OR CAMBRIGDE, or the most notoriouse teroriste wey pass OSAMA! 9ja is 2 HOT TO HANDLE by non of above. take it or leave it.
lol,real nailing WHAT SHE GAVE OUT IS JUST A PEA-NUT TO COMPEAR WHAT WE MEN GAVE OUT 4 WOMAN WHO DEFRAUD US DAILY OF OUR HARD EAN MONNEY, PLS STOP UR GRAMMER AND LET FACE THE REALTY ON GROUND. LET HER TELL NIGERIA HOW GOT THAT MONEY.
JIM IYKE FAMILY WAS POOR YESTERDAY OK!!! BUT RICH 2DAY ABI??? IYKE U BI MAN I SWEAR, NOT JUST A BIG BOY BUT A BIGGER DUDE, POSTER U AND DAT SO CALL WOMAN SHOULD GO AND DIE 4 ALL I CARE. IT SEEMS U DNT VE RESPECT MOTHER'S.
LOOK HEAR WOMAN IF U CAN NT PAY 4 ANOTHER ROUND OF HOT ROMANTIC SEX, PLS GO HUG TRANSFORMER. MEN LIKE JIM IYKE RE NOT CHEAP OK!!!! U SHOULD VE KNOWN A DROP OF HIS BLOOD COST MILIONS. CHARITY KO! CHARITY NI! WE RE 9JA GUYS NO MAN IS AN ISLAND WE ALL KNOW WHAT IS INVOLVE OK! JUST DROP DAT CRAP AND STOP FULLING UR SELF ARUOND. NONSENCE........