After una go say igbo people too dey demand too much money for bride price, now see yoruba own. Rest in jail bro
hahahahahahaha,ur omment funny bro,if na ibo man do dis thing,the headline go be ''Ibo man goes into robbery to pay 1.5million Bride price'' thank God say no be ibo b d only tribe for naija